Agalabri Kenneth

4.7K posts

Agalabri Kenneth

Agalabri Kenneth

@Kenzy185

Good Boy

Katılım Ağustos 2022
1.1K Takip Edilen4K Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
Agalabri Kenneth
Agalabri Kenneth@Kenzy185·
This club is killing me. 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔🤣🤣🤣🤣🤣🤣💔💔💔🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
English
7
2
33
5.1K
Agalabri Kenneth
Agalabri Kenneth@Kenzy185·
Lowkey Life just dey give many people test wey dem never read the textbook for, everyday nah surprise exam.
English
1
2
3
50
Agalabri Kenneth
Agalabri Kenneth@Kenzy185·
Imagine stress get face, many people for don slap am wati nor good.
English
0
0
1
46
Agalabri Kenneth
Agalabri Kenneth@Kenzy185·
Lowkey we just dey hustle like person wey dem give deadline from God himself, no rest, even sign no dey, just pressure.
English
0
0
0
50
Agalabri Kenneth
Agalabri Kenneth@Kenzy185·
If prayer get currency, make people for don be billionaire by now.
English
0
0
0
50
Manxodope
Manxodope@Manny70752636·
@Kenzy185 Bro na my situation be this I need 3 million within 4 dayssssssss
English
1
0
0
17
Agalabri Kenneth
Agalabri Kenneth@Kenzy185·
Tired 😴 mehn, make i enter kitchen find some odds. I need money mad like Aza man wey dem give 24 hours to pay $60k.
English
1
0
0
72
Agalabri Kenneth
Agalabri Kenneth@Kenzy185·
New anthem just dropped 🔥 if you haven’t heard it, you’re missing out. Please Retweet and run it up for my guy. @itz_youngprinze
English
0
2
4
109
Agalabri Kenneth
Agalabri Kenneth@Kenzy185·
Lowkey, times moves so slow when you’re just waiting to go play 4pm football 😂
English
1
2
3
134
Agalabri Kenneth
Agalabri Kenneth@Kenzy185·
Person die some people dey reason how Manchester city go take win because them nor want Arsenal to win the league. Life goes on 💔
English
0
1
1
93
Agalabri Kenneth
Agalabri Kenneth@Kenzy185·
Make una hype me when am still alive.
English
0
0
0
42
Agalabri Kenneth
Agalabri Kenneth@Kenzy185·
People are quick to post Rip, but why don’t we all come together and hype them up while they are still alive and make it trend?
English
1
1
2
90
Agalabri Kenneth
Agalabri Kenneth@Kenzy185·
Lately i nor dey cut my coat according to my size again, i dey cut am according to my material.
English
0
1
1
99
Agalabri Kenneth
Agalabri Kenneth@Kenzy185·
The way i dey shout God abeg ooo, hope say God nor go dey sneeze too much.
English
0
1
2
95
Agalabri Kenneth
Agalabri Kenneth@Kenzy185·
That medicine that girls do take when they are seeing their medicine can cause kidney issue.
English
1
1
1
122
Agalabri Kenneth
Agalabri Kenneth@Kenzy185·
So one day you and i will be no more.💔
English
1
3
4
182
Waggy ✞🏌️
Waggy ✞🏌️@waggydey4you·
Everybody just dey with their babe, I just lie down use one hand dey press phone.... Use the other one dey play with my balls 💔🤣
English
43
77
318
4.5K