Dexy Chima
9 posts


@onlyonedona_1 something wey dey strong down trend for days now as una very una page naxo so rubbish una go dey give people to trade
English

@tonysnip3r you don dey motivate me now ohh i know thr trade you dey wait for this friday ah dey wait for am too!! GOLD if i go use all my life savings enter this trade nah you ah go hold ohh
English

@toni__iyke i know the trade it comes on friday right before the market is about to close i’m waiting for it too
English

@SnehQueenBee you dey advise rich man on what to wear be like head dey pain you
English

@probernard_02 naxo una dey do!! fake rubbish Biza biza kill
you dey
English

@tradesbysci pure lie sell hasn’t done reasonable pips today liar
English

@Callmelingard naxo una dey do
if dem hit una up for mentorship now una go blow person account
English












