Sabitlenmiş Tweet
Lutfy
913 posts

Lutfy
@LutfyBee
I’m LUTFY Green Energy Enthusiasts… Solar Engineer… Electric Bikes Sales
Lagos, Nigeria Katılım Nisan 2026
534 Takip Edilen470 Takipçiler

@cyril12222222 The useless mutuals in the business of being useless .. abeg make una connect back .. I dey active
English

See as he sharp … if to say na you .. you no go post am

Lutfy@LutfyBee
How I go do the kind work wey I no go post am … nooo I gats post am
English
Lutfy retweetledi

@0certifiedloner Small small for this your v¥lglar words oo …your account fit get fl@ged or s¥spend€d oo
English

You see why their past matter 🤨🤨?!
ABEFE 🤌🏿 🤌🏿@KvngGenerous
I will not forget this past,never 👎 Even if I get to know after 3kids, you are leaving my house that day b!tçħhhhh 👀
English

@Teeniiola Watin be this one again now … make I jst pack go Pluto like this
English

@UrglyGramm I dey bo!l as I dey watch this video .. dem no fit show their fact
English

If you’ve not been called a “narcissist” my brother you doing something wrong
Miriam Ogbonna@miriamogb
Men who are extremely clean and keep their space tidy are one of the most narcissistic and manipulative people you can ever meet.
English

@CHULLY1010 Omo this guys na big marketer oo .. he just wan milk this match gan
English

Dem say Education is key Buh them don change the padlock 😤😤
NASIRU@iamnasboi
Them say the future is bright but them no give us light
English










