Martin k Junior 🇳🇬🇵🇷

9.3K posts

Martin k Junior 🇳🇬🇵🇷

Martin k Junior 🇳🇬🇵🇷

@MartinJunior147

30BG till Eternity 5️⃣✌️

Katılım Mart 2025
141 Takip Edilen87 Takipçiler
BlizBoy
BlizBoy@_blizboy·
I need more Davido fans on my TL
English
24
23
170
1.1K
Martin k Junior 🇳🇬🇵🇷 retweetledi
Spicymind
Spicymind@Spicymind01·
Some of una dey m@d for this app sha. So because I be Wizkid fan, if person post something about Davido wey I like, I no go fit retweet or comment? Una dey really delusional. Stanship don turn una head finish. So person no fit like two people in peace again? Or enjoy two people music without problem? I go still talk am…. I be Wizkid fan for music, and I like Davido personality. I no owe anybody explanation or instructions for wetin I go like or support. No come my Dm again o
English
49
38
277
7.6K