Marni__
3.5K posts

Marni__
@MartiniPeter2
Everything starts within yourself ….
Nigeria Katılım Ekim 2017
321 Takip Edilen57 Takipçiler

na now Burna Boy just wan dey go house from club but some clowns talk say he never comot for house since. na Lagos be this o, no be Abuja or Port Harcourt! 🧏🏾♂️😂
benny.@1BENNY7G
panic for inside Lagos as how? e too sure for Burna Boy. 😂🐐
English

Please, I am confused. Is Cannabis/ Weed now legal in Nigeria?
Does NDLEA close their eyes to celebrities openly flaunting use of Weed?
benny.@1BENNY7G
“no be 10 people beat DJ Tunez, na only me and na only two slaps i give am. i swear with my mama, if i dey lie make ogun carry my mama go anywhere wey Wizkid mama dey… he come go dey tweet, i think say he go send squad. na internet their own power dey.” — Burna Boy speaks! 🗣️
English
Marni__ retweetledi
Marni__ retweetledi

@theowensblock U get… that’s the main matter sef like how them go beat your nigha still u go find the person ..
English

God knows if na burna right hand man person jump for Lagos, beating go constant and bl0od go flow, they beat your man, supposedly the nigha you trust to watch your back, but you can’t do shit.. safe to say if them catch the short man too he go collect. If person wey dey watch your back dey for ground, who are you? Bolo camp!
English
Marni__ retweetledi

@UgwunnaEjikem Apki no Dey wiz level and even if the matter was the other way round wiz no fit put burna for cell too… so think proper no be just Dey write nonsense
English

@peace_igho Omooo u stop blahhing joor if you’re so clueless of what to say go S*ck D*ckk!!
English

Only u kicked person for stage the boy almost kpai,only u argument ur police officer sh@t person for club,this same only u pursue person for ur show for US,now same only u carry bouncers go f!get Dj tunez, u are too arrogant I don’t like u
English

@DurojaiyeSegun Ooggaaa shut the fuck up !!
All this una too much talk no fit even hold water… so u think say burna no get ground for Lagos Ahbi dose same people way Dey root with wizkid E hard for oloye to root with them … highest thing bee say them no go wan allow day like dat come to past
English

MC Oluomo is loyal to K1.
K1 is loyal to Tinubu.
K1 & Wizkid are deeply rooted in Ijebu, & both have paid homage to the Awujale.
K1 commands the grassroots in Lagos Island (Isale Eko), while Wizkid holds it down in Surulere (Shitta).
Burna Boy burns 100 litres of fuel crossing 100 bridges from Port Harcourt to Lagos to hustle.
Lagosians have made the city habitable for him.
The day he attempt or touches Wizkid is the day his career would end inside Kuje maximum.
English
















