@ogeman001@dizneyx@chriscxss Stup up make we hear word ....game wey i chop i dey the group ....ask for the group link make i forward am for you mumu people
@Talented_virtua Wetin this visual don do me no be small ....i dey inside debt because of this foolish visual i don stop am .....i no fit advice person