Sabitlenmiş Tweet
FASH...♍️💕
1.1K posts

FASH...♍️💕
@Meet_Fash05
Virgo ♍️ rebuilding after a big awakening ☯️ | down bad but high vibes | looking for real convos, not clout | ZA based | ART/spirituality/fashion/life❤️
NXT to your 🏡 Katılım Ağustos 2023
106 Takip Edilen83 Takipçiler

@thisismeeema “A man called God” wey me I watch no be Kdrama o
Na James Bond do dis one
English

@Zeeshyttt I post this tweet exactly
Weeks ago prob a month
E no get reach 2 likes 😂😂
English

@nordman__ They were chased away from their peers prob bcz
They are ugly
So they thought they could find love in other species
-my thought😂
English

@Opehyehmmi Wetin bring the bed bugs self Dey visible abi na only me dey see am ?
English

@yabaleftonline You’re recording and expect me to do that ???
Lol for the plot or what,?
English

@just_favvyy Wetin you wan get for return ?
Na to pay for your hair too 😏
English

@EkeneNwachai @jon_d_doe Even if na outside at least na for one corner
She fit shoot nyash for there too e no bad
Good ventilation
Na una go enjoy an pass self
English

@jon_d_doe Agba people wey no guide wey dey cook for outside with firewood how we go do our own ?
English

@whopls_ You go release the force wey you deh use crush am
And no let am clip finish
English

@Eva_Sommie See una life for cs
Homophobic people
These ones don get money o,their life don better
Una deh there dey hate wetin dem Dey do
🤣
Meanwhile some of you are still struggling to eat even with the right gender by your side
English

@Nimisioluwa She just want to be on the TOP GIST
Because of her business
Women!!
English

Her son recorded a video of her in the bathroom, mistakenly posted it online, and a few people saw it and saved it before she took it down. 🤯🤯💔💔

Idanssssssss@Nimisioluwa
An Instagram food vendor said she was bathing when her little son recorded her and mistakenly posted it on her Instagram page🤯🤯. She said by the time she took it down, most people had seen it and recorded it on their phones. Omo, I’m coming back with the full story 💔🤯
English
























