Michael Dave

5.3K posts

Michael Dave banner
Michael Dave

Michael Dave

@Michaeldave204

A Chelsea Fan 💙 Not a Game Punter 😂🤲🏻, but a Game Editor ✍️ . we try our best and give it our all to achieve great things ❤️

Katılım Ocak 2023
158 Takip Edilen300 Takipçiler
Michael Dave
Michael Dave@Michaeldave204·
@GloWorld Is it my number that you want to use to fix the issue going on, the network already fluctuate today. Wetin dey vex me be say na only my glo sim dey with me cause I for no dey pain like this 🤧 If I drop my number and una no fix this issue we go get problem for Twitter ooo
English
0
0
0
26
Gloworld
Gloworld@GloWorld·
@Michaeldave204 Hello, @Michaeldave204. We are deeply sorry for the inconvenience caused by the network downtime. We want to make sure your service is back to normal. Please send us a DM with your Glo number so we can review your line status right away. - Jane
English
2
0
0
55
Michael Dave
Michael Dave@Michaeldave204·
@iam_fantom What favour others might not for you We just pray everything we lay our hand upon prosper, make success align our way
English
0
0
0
7
Michael Dave
Michael Dave@Michaeldave204·
Na Glo network keep me mute 🔇, funniest thing be say I no carry my other sims follow me go house 🤧
English
0
0
0
46
Michael Dave
Michael Dave@Michaeldave204·
@hnr_akinsowon Na new style, no be something new Bami You did the style last year🥲
English
0
0
0
37
Michael Dave
Michael Dave@Michaeldave204·
@iam_fantom Omo I feel like it's depending on the girl you find ooooooo. You see girl of high standard wey no dey work, ba all your money you go dey spend. And what will she offer toto, funniest thing us that those girl you are spending millions on are not well trained 🤧or brought up well
English
0
0
0
9
Michael Dave
Michael Dave@Michaeldave204·
@iam_fantom @GloWorld Omo I was traveling today going to Lagos from ibadan, it was raining in ogun state. Immediately we entered ogun state network disappear, was raining in Lagos too. Throughout my time during those journey I no see network use till I enter ibadan back Nawa ooooo
English
1
0
0
32
Michael Dave
Michael Dave@Michaeldave204·
@GloWorld Must your network always disappear any time it's raining? Dem don use ham swear for una cause I no understand, na unlimited data i wan chop or stable network. Now that we are going into raining season what should we be expecting?, unstable network?
English
0
0
0
4
Gloworld
Gloworld@GloWorld·
@Michaeldave204 Kindly share your phone number and location via DM so we can investigate and assist you promptly. **Kenneth
English
1
0
0
16
BIGSEGS001
BIGSEGS001@hnr_akinsowon·
This game did us dirty would have remain 3 games edit on yems game and 5 games edit on dc game We move
BIGSEGS001 tweet media
English
3
2
8
897
Michael Dave
Michael Dave@Michaeldave204·
@hnr_akinsowon If game na 6, 6:30 even from 5:00 when I dey go field e dey always spoil No be now, na something wey I dey notice. If I dey go field for 5 get ticket before I finish come back na what is cashout I go see
English
0
0
0
31
BIGSEGS001
BIGSEGS001@hnr_akinsowon·
7pm games above always brings badluck most times on bb
English
4
0
10
592
Michael Dave
Michael Dave@Michaeldave204·
Na Only me dey face unstable network with Glo #glo
English
0
0
2
120
Michael Dave
Michael Dave@Michaeldave204·
Edit H23S7E M82MT3
Michael Dave tweet media
Français
1
3
13
2K