Sabitlenmiş Tweet
Evil_boi$
1.8K posts

Evil_boi$
@MichelleJa77249
Grassroot player... Artist : Boivin Zinodict....
Katılım Ocak 2026
289 Takip Edilen82 Takipçiler

@NOTJUSTOK She be wan drop am before but she fear make wetin happen to qing madi no happen to her
Zinoleesky effective
English

@thedebuthub @Rybeena_ @DvpperDigital e neva blow , na wen dem blow dem go remember say label dey milk dem
HT

@connect_die @thedebuthub @Rybeena_ @DvpperDigital Rest everybody get their own life
U wey dey talk guide reach am ?
English

@thedebuthub @Rybeena_ @DvpperDigital E get choice? Person wey go do public wedding, make artist wey nefa blow dey carry girl for head
English

@SammyAdept @yabaleftonline As how na
U wan kill the woman, na so she like sex ?
English

@Lonerrr_99 Which kind post be this one again 😂🤣
U want make I start to dey reason my life 🤣🤣
English

@imverylazy____ @sturbornsoldier @itsIshola Nor worry I go soon post am and u go join congrat me ❤️💯👍
English

@sturbornsoldier @itsIshola Funny how una think say he do pass TML vibe 😂
Imagine say tml comot dapper he go still get audience but if muyeez comot seyi label today na few go dey stream am and e go hard well well
Na fact bro, na why I thank God say TML no follow seyi
If not na seyi shadow he go dey now
English

@MichelleJa77249 @itsIshola So get a life no dey hate on small boi
English

@sturbornsoldier @itsIshola I tell u say I dey hate
Na fact I dey talk bro, he no get that big audience like before and me and u knw say na because of seyi una NSNV dey stream the guy
If he comot seyi side today many of una go dey hate on am, I nor go lie for u I dey stream the boy song well well
English

@MichelleJa77249 @sturbornsoldier @itsIshola Small boy wey don get car no be bike you dey fly at yo age?
English
























