Sabitlenmiş Tweet
Honor ™️(THE NOBLE ONE 🤴)
12.3K posts


Oluomo Messi🐐❤️🙌
The Touchline | 𝐓@TouchlineX
🚨 𝗦𝗧𝗔𝗧: Lionel Messi vs Cristiano Ronaldo, the ultimate comparison.
Italiano

@Eazzi_Lowkey @R7_S3curity Make two of una go warm tuwo chop
English
Honor ™️(THE NOBLE ONE 🤴) retweetledi

Cristiano Ronaldo had the perfect view of this btw😭😭
The Fútbol Zone | FZ@TheFutbolZoneX
I've never seen Messi with a special free kick goal aside that Liverpool own.
English
Honor ™️(THE NOBLE ONE 🤴) retweetledi
Honor ™️(THE NOBLE ONE 🤴) retweetledi
Honor ™️(THE NOBLE ONE 🤴) retweetledi


@R7_S3curity Enjoy yourself ke
You go reply to this one before you go oo
English

@R7_S3curity Enough of the talks.
Whatever you say won’t even change the fact that Messi has more trophies than your sheep with lesser games played😝
English

@R7_S3curity Oh oh you fit talk say dem work reach there???
I dey certain say you go join your people dey talk say dem gift Messi ballon’d’or
You never see videos of when your ororo dey dive?
Lmao
English

How I funny ? You see true stat you no gree talk ?
You no sabi bant at all
Dem dey gift am ? Dem no work reach there ?
Y’all are shouting you don’t even watch anything , who has the most penalties this season in Saudi ? Na weytin dem post you dey follow you no go verify dey follow person wey dey post for clicks
English

@R7_S3curity Lmao 😂
You funny dieeee
Your Penaldo wey dem dey gift penalties most times?
I no go follow you argue again
English

lol you funny
How many penalties has been awarded to inter Miami since Messi arrived ? 8 penalties since Messi arrived
If inter Miami are awarded penalties too I’m sure Messi will be the one to take it often , he can score and he can miss that one no concern me
You’re talking about penalties ? During his times in Barcelona
Most penalties played in a single season it’s Messi
Most penalties played in laliga it’s Messi , till now
Most penalties missed in laliga it’s still Messi , till now
Na we talk say make your Messi no sabi play pk ?
English

@R7_S3curity @Nurapost How many UCL did Messi win with Barca and how many did Penaldo win with Madrid?
English
Honor ™️(THE NOBLE ONE 🤴) retweetledi













