Mike

145 posts

Mike

Mike

@Mike1758012

Fc 🦅

Katılım Şubat 2026
85 Takip Edilen14 Takipçiler
Chris
Chris@olodun_seg91330·
@Johnho_ No, simple answer. He is not intelligent. The fact he got angry shows he is just dumb but has everything others are wishing for.
English
9
0
0
344
Mike
Mike@Mike1758012·
@YKoluwaseun9 Fam ur engagement without been stupid the way una dey bant wiz lately for Elon money get as e be o
English
2
0
1
788
SEUÑ
SEUÑ@YKoluwaseun9·
Till today I never know wetin motivate Wizkid to wan carry tems for that stage😂
English
105
152
2.1K
22.8K
Mike
Mike@Mike1758012·
@GuyMr10 @GuyMr0 Tunez Dey fuck up big time na him dey allow see finish oloun
English
0
0
0
1
Ọmọ Akin
Ọmọ Akin@GuyMr10·
DJ Tunez replying Omahlay is really out of it, just starve him of the attention he needed, bantering with every tom, dick & harry only attracts more ‘see finish’ to you bro
English
23
59
524
7.1K
Mike
Mike@Mike1758012·
Wizkid
Indonesia
0
0
0
8
DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶@TheDamiForeign·
If you’re serious about gr0wing your X acc0unt Drop a reply below and I’ll connect with you🤗❤️💯
English
3.6K
435
3.2K
104.6K
Mike
Mike@Mike1758012·
@slimdaddyoflife Very stupid set of people all of a sudden FC don useless finish mtcheeew
English
0
0
1
832
Ebony Black
Ebony Black@blackebony28·
Burna boy don go jam agbako, now he body go kako 😂
Filipino
51
186
1.3K
23.7K
Big Wizard 🪄
Big Wizard 🪄@bigwizarrdd·
Wizkid FC wetin Dey sup make person gist me, I just dey lost gan
English
42
70
945
50.8K
Fieldmarshal
Fieldmarshal@Fieldmarsh07·
If this so so and so so stuff of burna na clout,Na God go punish all of una wey dey involve 😡
English
3
5
22
352
Mike
Mike@Mike1758012·
@blackebony28 @__DeeeCR7 All this rubbish is enough omo FC aura just dey reduce everyday because of engagement
English
0
0
0
1
Ebony Black
Ebony Black@blackebony28·
See as illegal wan use Manny do agenda🤣 that one wey never enter America abeg how he wan take enter LA go meet Wiz?
English
17
128
796
12.6K
SANTORINI
SANTORINI@KinqKudos·
This gist about Wizkid and Burna boy is true?
English
33
45
751
63.8K
BIG JONES
BIG JONES@amibrahimjones·
BIG WIZ DON SHOW AFRICAN PRINCESS HIM TRUE COLOR, WE NO THE EXPLAIN, WE THE SHOW WORKINGS😂😂
English
5
44
510
6.6K
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤@Guccistarboi·
If what I’m hearing is true, then it’s a good move from starboy Team 😇
English
185
657
6.4K
599.7K
Mike
Mike@Mike1758012·
@Chukwuma7488081 As in eeeehhhhh FC is now becoming something else all this is really unnecessary Abeg
English
0
0
0
702
SEUÑ
SEUÑ@YKoluwaseun9·
Hand don finally touch African princess. Machala this one sweet me
English
145
483
7.2K
300.2K
YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO
Information reaching me now about the apes🤣🤣 biggest bird don put them for soup🤣🤣
English
106
542
6K
270.2K