Mike O. Odunz
889 posts


@ABUJAPLUG I’m interested kpaa you know how many times my sperm don put me for problem 😂😂 one werey get belle for me 2 times in 2 months 😂 I chase her comot after the second time
English

SPERM DONORS NEEDED🚨🚨
Young healthy males
Age: 19 - 36 years
Compensation: ₦450k - ₦1.2m (based on sperm quality)
MUST be AA only
NO STI, NO major mental illness
NO alcoholics & smokers 🚫❌
Abstinence for at least 1 week before donation
Donate only 2 times in a month.
Comment if interested and forms will be sent to you.
English

@silverpenydr You know how many days I don dey tag you for laptop wey you no see am na when I tag person for 1M them go see am 😂 you joke a lot Egbon
English

@mftopboy Bro Canada cl give my Guy $56k I swear my guy build house and bought like 3 cars from that money 💴 make God let you meet your own
English

@Owiggy_ I fit get the oluwo number or location abeg ….help oluwo get customer na
English

@Miss_Oluremi For this thing wey you talk, i dey go back tomorrow 🙂↔️
English

@Faridatu001 He can’t buy death bruh when his time comes he’s leaving all his trillions behind bruh
English

Me wey never pray for years, as my papa dey hospital I start dey pray regularly. Three days into my prayer, my papa pkai.
You wan dey whine I am that I am?
DMT 🌎💫@thisisdmt01
God btw i love am gan… nobody fit use emotional blackmail for am, you fit dey suffer make he add more suffering 😂
English

@_falsi1ke Na mumu Dey marry single mothers cause at the end of the day you will end up looking stupid
English

@Brattyenori13 E be like say ogun wan kpai this one ….skincare for your skin wey no care 😡 be like say this one dey kraze
English

@AdenikeOmolar11 Oga climb bed or go and work … if you climb bed e go take you one year to afford but if you go work e go take you like 2.5 years so choose one
English

This girl ehnnn 😂😂
Check cs for the rest




Abdullateef👳♀️🇳🇬@thekajomarin01
I challenge you guys to message your ex and ask him/her 5k let see how it goes,come and quote it with the screenshots chat please 🙏
English


























