Sabitlenmiş Tweet
Mr Mickey
1.3K posts

Mr Mickey
@MrMickeyTips
I’M BACK..
Zurich, Switzerland Katılım Kasım 2025
191 Takip Edilen3.5K Takipçiler

Dem suppose cast you for this new Avatar because already you no need make up
Just blue paint and edited tail
Your Hairline is Perfect
GIF
Daniel Regha@DanielRegha
New haircut...🙂
English

Your grace and my grace no be same!
Send me your account and pick 10 people for me to credit now! Thank you @luhvvsosa ❤️❤️
David@Fistyblaze2
@john322226 @luhvvsosa This guy dey follow me but he never gift me bitcoin Oya na
English

@Kalel_Fly And nah person wey en carry as brother ooh
Betrayal 😂🙆🏻♂️
English

@MrMickeyTips Yes I know say na Anger
Why not use hand beat am
Why weapon
Dem force the wife ?? I laugh
It’s wrong tho
But still on still
English

@john322226 @luhvvsosa This guy dey follow me but he never gift me bitcoin
Oya na
English

Omo! This web3 Bro from USA saw my viral tweet about learning web3 and he sent me a dm and gifted me bitcoin too.
I been think say na joke o 😂😂😂
Help me thank and Follow @luhvvsosa and drop aza make I share for some few people.

English

@Kalel_Fly Guyyyy e be like u no know wentin anger the cause?
At that moment that was what was in his mind and he was freely opportuned to do it that was why. He might regret it later.
English

@MrMickeyTips Right!! But no need for the matchet na
If he kill the man now
Na prison for life
And the wife go continue her lifestyle
English

The giveaway will be based on merit. I’ll ask a question, and after 60 seconds, the comments will be turned off.
The first 5 people to give the correct answer will be credited immediately.
So yes, it’s all about fast fingers and correct answers
I’m doing it this way to make everything fair and flexible for everyone
You must be following me
Like & share this
We starting in 10mins
Goodluck!!
English

@Justdicco07 @MrMickeyTips @YBDFIXBET @Sambetting_tips @carterefe__ Yes oo bro, that's foolishness oo
English

I get advert for @carterefe__
Where should I message him to see fast ?
English

I don sha follow you, make I win grand audit for myself and the community 🙂❤️
lobistars🇳🇬@john322226
Caterefe follow me back, he win belt Victor Osimhen follow me back, he win trophy. Congratulations go plenty this 2026! Amen🙏
English
Mr Mickey retweetledi







