Mr money
9 posts


@mula9991 @sportxanalytics Wetin Argentina and Iceland played in 2018?? dummy
English

@sportxanalytics Why U no open it before the game? Keep fooling yourself
English

@emmanuel_iheonu @sportxanalytics Even if na edit the hint na edit too? Funny human beings
English

@Toby2Utd @sportxanalytics You dull abi u daft? Person drop draw hint you dey talk trash, drop ur own hint am show result
English

@sportxanalytics won't ever be buyinh into all these una screenshots without showing how much wey you stake,
me sef fit don stake 100 naira on like five different options, anyone wey come, I screenshot post as if I did something serious
English
Mr money retweetledi








