Muhammed
10 posts


@Akinmoyede4872 I wish Peller and his Baby Success in Marriage!
English

@cal_mhe_iva Kai cenat come to Nigeria and shenk him if he go to streaming university he fit beat him
English

@buildyasef_ @viral_backup Kai come to Nigeria and he no allow him to see him now make he go to streaming university make he beat him 😭bro know waiting he Dey do
English

@viral_backup When I tell Una say na Jarvis go finally kee this boy career ona nor believe me 🫵🏽😭😂💔
English

@twitch_nigeria_ Na engage Una do
Una never marry
I don see many relationships wey the go engage still break up
English

@dammiedammie35 This kid needs to go back to school
English













