NWA-EFIGBO 🐮🐄
515 posts

NWA-EFIGBO 🐮🐄
@Ne47262Necherem
Up coming
Lagos, Nigeria Katılım Şubat 2025
26 Takip Edilen19 Takipçiler

@billionaire_eze @NAnyaike49072 I don fuck up sleep Cary me I just wake up i no see any game 💔💔💔
English

@billionaire_eze Active Bur sporty pour me spit today Sha
English

@billionaire_eze Boss Abeg use this time run another game Abeg @billionaire_eze
English

Even the 6/10 with 125 Naira is 10k
Why Una no flex big odds ??
Omo I’m building a community that has a big heart and ready to appreciate not only me but people in the comment section with no staking power .
Pls if you win don’t be stingy cause I’m not stingy with games . All the stuff I play I post for us to win .
Do better next time . Much love ❤️

English

@billionaire_eze @sundaypete69825 Let get the game started e Dey my body abeg 😎😎
English

I flex 7/10
4 played
Boss drop number make I do you small Airtel. My first time playing your game
BILLIONAIRE 💴 💰 EZE 👑 👑@billionaire_eze
4/10 boooooom 🤯 We wait for 5/10 6/10 7/10 Drop your winning ticket 😁✅✅✅
English

@Obos2002 @billionaire_eze Somebody say how I don fuck up oo I go collect 5500 still play am
English

4/10 boooooom 🤯
We wait for 5/10 6/10 7/10
Drop your winning ticket 😁✅✅✅

BILLIONAIRE 💴 💰 EZE 👑 👑@billionaire_eze
Home/away 2.5 10/10 midnight ✅✅ Flex 2,3,4,5 ✅✅
English

@BwoiiBrain5562 @billionaire_eze Morning ke abi now as e Dey hot
English


@billionaire_eze @samuel292007 Abeg drop another game i still get 2k
U too Good Abeg
English







