NosmaS

5K posts

NosmaS

NosmaS

@NfSamora

Crypto, I Sabi before biochemist, Chelsea FC. Messi is the greatest of all time

Nigeria Katılım Haziran 2022
604 Takip Edilen140 Takipçiler
NosmaS
NosmaS@NfSamora·
@Abal_Fayth Make Una just dey lie for Una self. Religion no wan make Una think again. 😂 Christianity that was already thriving for more than 500 years before Islam abi na Ethiopia wey don dey before even all the abrahamic religions Una old pass too. 😂
English
0
0
0
9
Servantofthebestest س (Aبal'Faith)
@NfSamora Nope 😊, mine is older than theirs and it's infact the foundation and religion all the past prophets practiced. The last prophet only came to perfect it and constitutionalize it. Their religion was not mentioned in their book.
English
1
0
0
9
Ishaya Dogara
Ishaya Dogara@Cryptoboy5678·
@_Kamor My mama tell me say make I go greet my uncle for keffi, him go give me something to bring for her, I reach this man give me 2 bags of charcoal make I carry go Abuja, I just start dey cry😂😂 which kind Trap she set for me like that😂
English
20
2
246
11.9K
MrBeast
MrBeast@MrBeast·
If this tweet has exactly 1 like in 24 hours I’ll give that person $1,000,000
English
264.4K
31.1K
1.1M
69.4M
NosmaS
NosmaS@NfSamora·
@PrincessPricel1 @Wizarab10 I meant IVF is not cheap. It's probably more than 2m. Not everyone can afford it. I am not supporting her. I am only saying a lot of people can't afford the IVF you suggested.
English
0
0
1
88
Sir Dickson
Sir Dickson@Wizarab10·
If you tell your husband the child is for him, he would actually call it a miracle inspite of the medical report instead of doing DNA test? 😊
Sir Dickson tweet mediaSir Dickson tweet media
English
80
39
502
22.4K
Degen
Degen@whatalife598·
.@opensea now is the best time to launch that token !!!
English
5
0
16
1K
Samzy
Samzy@Kay___kayyyy·
@NfSamora I agree with you my bro Me and my woman must stay together for clarity
English
1
0
1
173
Samzy
Samzy@Kay___kayyyy·
9-5 posts and cohabitation posts wan wound me Why will you say you dont want cohabitation first with the person you want to marry for life? SMH
Samzy@Kay___kayyyy

Online no real at all

English
10
0
40
7.4K
NosmaS
NosmaS@NfSamora·
@Cryptoboy5678 @Nuel_dvine Omoo d biggest mistake I made was having cooperate jobs dream. I for just learn work or go back home go dey follow my mama run her business. From service na so I enter Lagos go dey hustle for job. I too suffer 😂 Thank God for crypto sha.
English
1
0
2
114
Ishaya Dogara
Ishaya Dogara@Cryptoboy5678·
@NfSamora @Nuel_dvine Broo na why i no even bother collecting my certificate 😹 i no want that job mentality to even come near me Or cross my mind seff😹
English
1
0
1
116
NosmaS
NosmaS@NfSamora·
@Cryptoboy5678 @Nuel_dvine Bros if you experience the job market for this country wey you no still get anybody to connect you ehnnnn, bros you go see plenty nonsense. My manager for printing press go still dey change am for us dey act like say na 100 them dey pay. Just 30k ooo. 😂 You work everyday oo. 😂
English
1
0
2
140
NosmaS
NosmaS@NfSamora·
@Cryptoboy5678 @Nuel_dvine Lol 😂 People really no know wazup for real. My first job for that same Lagos sef na supermarket supervisor I applied and was interviewed for, them employ me Omo I cleaned shelves and mopped like mad while also carrying heavy loads. Salary? She said 30k. I quit same day. 😂
English
1
0
1
484
NosmaS
NosmaS@NfSamora·
@Cryptoboy5678 If I get that money I go comot from Nigeria before d year ends.
English
1
0
0
5
NosmaS
NosmaS@NfSamora·
@Cryptoboy5678 Lol. Na wa ooo. Nigerian politics na just anyhow game sha. 😂
Filipino
0
0
0
4
Ishaya Dogara
Ishaya Dogara@Cryptoboy5678·
@NfSamora My brother just do ur thing religion no dey play any role for that state just bunch of greedy people sharing funds😹
English
1
0
0
33
NosmaS
NosmaS@NfSamora·
@Cryptoboy5678 Lol 😂 Abeg make dem vote better person oo cuz I don turn 15% Nasarawa boy ooo. 😂 If I no comot from this country I fit dey here in the next 10 years oo
English
1
0
0
5
Ishaya Dogara
Ishaya Dogara@Cryptoboy5678·
@NfSamora Christian keh na money those ones dey follow oo despite being the majority, them dey sell their votes for money, the only time they unite was 2023, some still sold their votes 😹
English
1
0
0
13