Ninethy

14.2K posts

Ninethy banner
Ninethy

Ninethy

@Ninethy3

Strong man wey soft 🖤 Ashawo virgin boy 💆 Chelsea Fc💙💙 | Sport Analist🏀🧾 ¦ dm for PR 📩

earth Katılım Nisan 2020
739 Takip Edilen2.2K Takipçiler
Ninethy
Ninethy@Ninethy3·
You don't even sound appreciative because Davido is always kind hearted and supports y'all...if na wizkid now your comment go show how you're almost licking his shoe.. I no blame u sha...na Davido wey dey carry himself throw give una freely....u no fit find wizkid for that kind settings
English
0
0
0
135
HYPETRIBE
HYPETRIBE@hypetribeng·
Davido can’t get enough of Blaqbonez & Asake’s “Chanel” 🤩🔥
English
130
409
6.3K
86.6K
Ninethy
Ninethy@Ninethy3·
@avrilamaka Yeah sometimes you need your hands wrapped around a gbola while drinking beer
English
0
0
0
44
Ninethy
Ninethy@Ninethy3·
@socetyhatesjay If na ur papa buy this car na once u go snap ur hand tattoo join even tho we know say u dey use Ai sometimes
English
0
0
0
199
ᜰ
@socetyhatesjay·
first key. God is the greatest❤️
ᜰ tweet mediaᜰ tweet mediaᜰ tweet media
English
616
561
9K
202.5K
Ninethy
Ninethy@Ninethy3·
@seyi_vibez Na why zinoleesky go always dey bigger than you be this
English
0
0
0
186
FUJI MOTO
FUJI MOTO@seyi_vibez·
Zlatan wey be say na inside SHOP for Lekki hin career Dey !
English
4.9K
2.5K
20.3K
1M
Ninethy
Ninethy@Ninethy3·
@RRwealthy As u do your master 7500 make dem do your guys 4500
English
0
0
0
18
Ninethy
Ninethy@Ninethy3·
@Fallinlovewime But what's wrong with it nau? Maybe he wants to buy your food and eat your food, at least he asked politely so why post this? Please do better
English
0
0
0
202
Ninethy
Ninethy@Ninethy3·
@OutofseasonTips @hiannaxd I know, that was an obvious mistake, didn't you see where I first addressed him as a he? Focus on the main topic and leave gender, abi na gender we dey talk about?
English
0
0
0
4
Hannah Dixon
Hannah Dixon@hiannaxd·
Chinazaekpele I am so greatful More incoming
Hannah Dixon tweet mediaHannah Dixon tweet media
English
361
159
1.9K
174.7K
Ninethy
Ninethy@Ninethy3·
@OutofseasonTips @hiannaxd I no just dey understand una o...just say congrats and move on...maje make he dey drop 300+ codes wey she dey play? How about you also go round the whole of X and be playing every game you see just like her too?
English
1
0
0
10
Ninethy
Ninethy@Ninethy3·
@BETLEADS No blame her Maybe she forget...e dey happen once in a while...but me once I remember say I never brush and I'm already out na to buy like 1 million chew gum put for pocket dey chew 😂
English
1
0
0
219
BETLEADS
BETLEADS@BETLEADS·
Please alway brush your mouth abeg na 😂😭😭😭😭ah God I don die See person wey I want be go tell say I like oo Fine girl your mouth Dey smell 😭😭😭
English
44
27
148
4.9K
Ninethy
Ninethy@Ninethy3·
If Elon Musk don't quote me today I'll kill myself @elonmusk 👌
English
0
1
2
34
Ninethy
Ninethy@Ninethy3·
@babypreshx I no really know wetin central go impact on me sha... but I dey sure of Davido own so I'll just go with David
English
0
0
0
22
Ninethy
Ninethy@Ninethy3·
What if all premier league last matches of today plays over 2.5?
English
0
0
0
46
Ninethy
Ninethy@Ninethy3·
@BETLEADS Idolo leave gift first Buy me breakfast 🧎
English
0
0
1
69
BETLEADS
BETLEADS@BETLEADS·
For sporty gift we got everyone in mind Make una no worry e no suppose pass today or tomorrow I think we go do for 2 countries 😀 Nigeria Ghana
English
40
41
322
9.4K
Danny
Danny@cds_danny·
128M in the 💼!!! 😭😭😭
Danny tweet mediaDanny tweet mediaDanny tweet media
English
464
289
2.5K
311.4K
BETLEADS
BETLEADS@BETLEADS·
ZCKMNH > 1K ODD J31AA1 > 500 ODD X5X8VJ >200 ODD RXUMU5 > 100 ODD R64SN1 > 57 ODD
BETLEADS tweet media
46
51
200
28.5K