Abel
69 posts


@AdaPereway @numberonetweep Phew! Thot I was the only one wey no no im papa....😏
English

@Avicofficial I don lose like 5 accounts this year .
And no be say I dey even bomb
English
Abel retweetledi
Abel retweetledi

@Avicofficial @Habbyforex_ @abazwhyllzz No worry you go become one of them, then start your own snubbing 😅
English

@Habbyforex_ @abazwhyllzz If I talk wetin e fit do now nah snub I go receive I don reply to post like this tire I never see who respond once Una go just Dey play with person emotions
English
Abel retweetledi
Abel retweetledi




















