Sabitlenmiş Tweet
OTF
798 posts

OTF retweetledi
OTF retweetledi

@aythesaint Anything wey Dey give you joy no mater how cheap or expensive they are do am
English

Which update dey give these boys this kind bag self? 😂😂😂
Ripper Dey Cape Town dey enjoy.
F E E Z@Feeztm
Person rip $300k and he go travel go Cape Town keh? 😂😂 You no sabi him family?
English

Celeb client go whine you ehn make he come be old CL
victor 🖤🦇@vector_olal
this work wan take my life 💔
English

@socetyhatesjay Owning loan apps in 2026 Omoh some of you have been left behind for real
English

@OFTFug @vector_olal You don talk finish una never go help person
English







