Sabitlenmiş Tweet
Ogbe
2.7K posts

Ogbe
@Ogbe_OT
Motion!💨 Real Take 💽 Hit up [email protected] for biz💯
N'ime ogbe Katılım Mart 2026
874 Takip Edilen892 Takipçiler

D only place not been calculative works!
Uncle Ruckus@Emarged
For some weird reason, women are extremely good at Mortal Kombat.
English


@Ogbe_OT @Odumodublvck_ That wicked guy way even diss himself, make OD no try am at all 😂😂😂
English
Ogbe retweetledi

@Ogbe_OT @udehenugu Una go learn new things. You think naija send you and your music abi? 😂 una go learn soon.
Who lose backbone for this industry, his own don finish.
Make yariba man listen to your jam shey🤣🤣 i laugh una.
English

7gram ke do better brother ,I no dey troll you, I'm not broke I no need your money all I said was for you to accept your mistake and apologize to the culture that made you what you are today which you denied. THE HERO?. keep your 7gram I fit still send you 10gram if you need asap
Peace👍🏼
AgueroBanks@aguero__banks
Udeh e be like you need this job pass Unruly, na only 20 negative tweets I say I need but you don tweet pass 50 . And na 7g I been want give out now you go make me give 14g. Onweedi . #THERETURN
English

@Ogbe_OT @Odumodublvck_ If him really dey rap, make him reply and beat the boy numbers on ACL V1. As nah stream fighter him be 😂😂
English

@Sommy_Dav I remember when u de banter Jeriq, if him fans no do you like Burna Boy do Ogbafia shebi u for let am breath?
Una go de talk like na una de waka with police men!
GIF
English

Una skin no really full for d kind things wey una dey update for this X shaa buh nothing
EKWE@Sommy_Dav
Igbo Rapper oooo Nigeria Rapper ooo
English

@JUXT_GENESIS They have had a few break outs that year nauuu!
You will see a lot on tiktok
English

@TouchlineX Tomorrow now u will be wearing back ur coat mid game when it's not raining or cold!
English































