Samuel Chidiebube retweetledi
Samuel Chidiebube
54.7K posts

Samuel Chidiebube
@OkwaraSamuel002
self employed(Unisex boutique). Nigerian🇳🇬 Abia state, Ohafia😇
Katılım Şubat 2023
638 Takip Edilen595 Takipçiler

@Guccistarboi @bigwizarrdd By that time my bones sef for don decay too.
English

Samuel Chidiebube retweetledi

@kbillionsbtc @OkwaraSamuel002 @Kecyy You can’t beat a professional… I was just joking. E no sure for me.
English

@kbillionsbtc @Nnamdi______ @Kecyy See this person carry Nnamdi talk serious 😭😂
Person i beat for 100 level and not just once

English

@OkwaraSamuel002 @Nnamdi______ @Kecyy E sure for am na why he dey talk am.
Some of y’all be talking like you know most of us background, and all. smh. Na hin get time dey word with you sha.
English

@OkwaraSamuel002 @kbillionsbtc @Kecyy Book a sparring match between me and you.. make I show you say I be a good student of the sweet science.
You (first)
DDG (second)
Curmel (third)
Cruz
Shakur…
Na in that format i want beat una and maybe Tank too, if he ain’t too scared of throwing hands with me.
English

See this guy 😂 even DDG wey box when en small, spar with Curmel Moton before en turn Pro and Curmel beat the shit out of him, en talk say en rethink en life say small boy beat am. Even DDG wey be streamer go smoke you 😂
na so en easy for me to talk till I wear gloves spar with person for school then, I looked and felt so useless after the 1 minute sparring😭
English

@Nnamdi______ @kbillionsbtc @Kecyy See as en easy to talk for mouth, na your type no dey get strength at all 🤣🤣
Werey dey use Crawford as example, even a little Isaac Cruz (Pitbull) will beat the shit out of you 🤣💔
English

@OkwaraSamuel002 @kbillionsbtc @Kecyy Na wrestle I go wrestle am. Ground and pound. He’s no Crawford.
English

@Wuwaika90 I no just understand how people manage like that guy
English

“Make Una free me” here comes the victim card again after realising you can’t take the heat no more
Davido@davido
Go face who offend Una … make una free me .. stop trying to change direction … go slide !
English
Samuel Chidiebube retweetledi

nobody tagged you, nobody mentioned your name o
you just come online dey crashout dey cry
“go face who you offend” - but you dey retweet ogbafia dey for ground
why you dey involve yourself in another person beef if not for clout 😂

Davido@davido
Go face who offend Una … make una free me .. stop trying to change direction … go slide !
English

@wizGirlis3 @Guccistarboi 😭🤣🤣🤣 make all of una getat!
English

@Nnamdi______ @kbillionsbtc @Kecyy But you don’t even have single Fundamental on how to actually Box. On God he’ll still beat your arse 😭
English

@Kecyy Wetin dey do this one wey be like gorilla? 😂w
Kala kan lo ma je ajehhh!!! “I am Nigerian una” na two upper cuts each I them, make I make them know say for Oshodi and Agege, we nor dey play.

English















