Sabitlenmiş Tweet
Ayotunde
687 posts

Ayotunde
@OlayinkaDjohn
professional musician, hot takes.
Katılım Kasım 2021
129 Takip Edilen111 Takipçiler
Ayotunde retweetledi
Ayotunde retweetledi

"You go prosper."
"This na your year."
"You go buy house this year."
"You go build house this year."
"Business upon business."
Year don almost finish, you never get house of your own, no car, no stable business.
Meanwhile, pastor don build 3 houses, buy 2 cars, two of him children dey abroad, and e dey plan to buy the latest Prado.
Ladies and gentlemen, make una wise up. Faith is good, but make una add sense join am. No hand over your destiny completely to another person.
Shark na shark. If you no shine your eye, dem fit dey chop while you dey hope.
Stay sharp. Work hard. Think for yourself. Build your own future.
English
Ayotunde retweetledi
Ayotunde retweetledi
Ayotunde retweetledi
Ayotunde retweetledi
Ayotunde retweetledi
Ayotunde retweetledi
Ayotunde retweetledi
Ayotunde retweetledi













