Olayinka
4.2K posts

Olayinka
@Olayinkaadan005
Forex & crypto newbie 📈 | Die-hard Manchester United fan ❤️⚽ | Lover of people & good vibes 🌍 | Davido stan 🔥🎶
Unknown Katılım Temmuz 2024
277 Takip Edilen165 Takipçiler

Look at this nonsense again, 2024 this name was said to be killed now again Una no Dey Taya to kill am? Us is not is not a good country every evil you can think of it the United States.
U.S. Africa Command (AFRICOM)@USAfricaCommand
Last night's operation targeted a significant presence of ISIS fighters in Northeastern Nigeria eliminating multiple high value individuals including Abu-Bilal al-Minuki.
English

Una go work all Una night life out, lol na by percentage dem go take pay u self that 1k plus this guy Dey Dey talk self na hype o
A͟B͟U͟J͟A͟ ͟P͟L͟U͟G͟ 🔌💯🇳🇬🇳🇬@ABUJAPLUG
English
Olayinka retweetledi

@kingofcharts79 @SimpleRoyalTouc I go share u the telegram link
English

@Olayinkaadan005 @SimpleRoyalTouc Bro abeg put me on I fit dm you??
English

@Faksback666 Elumalu couldn’t stop talking about your revolutionary business ideas 💡 Forbes need to update the list
English

Yea we do man, I just know I’m gonna get insanely rich cos I owe
Kuda
Fair money
Palmpay
OPay etc
Babalola Esq.⚖️@Owiggy_
I just discovered that these rich people take outrageous loans😳 Bro! To become rich no be child play o
English

@Faksback666 @King__Paschal You are not proud of your ladies bike 😪
English


@Scofieldquotes Depends on how well you sell o, u go too follow cl chat just to buy your content make e no even gree buy
English

@Olayinkaadan005 Buh at least dem dey average 100 to $200 monthly?
English

@UmarZiyad4 Something you might not make sales no money for that week, and you will also not sleep 9m to 3am
English

If na ocash borrow u, 50.8m u go pay back self 😭 now back to using 15m to build house u want to sell for 50m 🌚 na foundation u wn sell ? 😂😂😂
superdad@udysznx
• get a loan of 25M • buy a land of 10M • build it with 15M • sell it for 50M • repeat the cycle be intelligent.
English

Olayinka retweetledi

Na person wey go use toilet after go suffer am 😭😭
ᥫ᭡ℒ𝒾𝓁.ℳ𝓈 𝒜𝓂𝓎🎀@lilmsamyxo_444
I eat alot of weird stuffs sha.😭💔
English





