Zメ

32.1K posts

Zメ banner
Zメ

Zメ

@Only1_ZX

ไrregular•••

Workshop Katılım Haziran 2024
4.1K Takip Edilen4.5K Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
Zメ
Zメ@Only1_ZX·
︎ ︎ ︎ ︎ ︎ ︎ ︎ ︎
3
1
3
308
Zメ
Zメ@Only1_ZX·
Chudia o'clock!!! No be me una go put for depression this night
English
0
0
1
109
Zメ
Zメ@Only1_ZX·
🤗🤗🤗
Zメ tweet media
QME
3
1
4
76
Zメ
Zメ@Only1_ZX·
Make una stop to dey repost anything concerning that game come my tl abeg Pls let's be guided and considerate❤️🙏🏾
English
0
0
4
55
Zメ
Zメ@Only1_ZX·
If you no play that game, go mute "39billion" from ur settings I use God beg you🙏🏾 depression is real bro
English
1
0
10
310
Zメ retweetledi
Zメ
Zメ@Only1_ZX·
anything wey make you give me obough this period. Walahi you go beg for mercy #Accumulatedpasting
English
1
4
6
179
HYPETRIBE
HYPETRIBE@hypetribeng·
🚨 Wizkid’s New iced-out custom four-row 18k rose & white gold chain, inspired by African heritage, from Eliantte 🥶🦅
HYPETRIBE tweet media
English
248
1.4K
9.5K
197.7K
cold eba
cold eba@coldeba_dgaf·
To quit soapy no even hard at all Just start to Dey use airtel
English
167
477
4.9K
96.8K
Big Jord.
Big Jord.@StatsbyJordan·
as my guy, If u later guide well, & u no wan relate with me again, cos say my level low, e go pain me but i no go vex, where me & u go get issue be say, if everywhere don red, abeg no run back to me o, make God no punish ur papa.
English
66
1.4K
6.1K
73.9K
Zメ
Zメ@Only1_ZX·
I'm on some 2baba flex fr fr 🤭😂😂😂
English
0
0
0
28
Zメ
Zメ@Only1_ZX·
You no fit use Davido love songs toast babe if you no guide fr He dey always promise girls luxurious things for him songs😩😭😭
English
1
1
11
135