Onyechiso Dimma
155 posts


@Loyal_Echo God abeg 🙏
Make dis one console me for wetin Spain take my eyes see today 👏
English

Your time go come, but you must prepare am. No dey sleep on the matter!
Code: ZYX966
GoodLuck 🍀💥🍀💥🍀💥🍀💥

Opeyemi Justice 🇳🇬🇬🇧🇺🇸@Loyal_Echo
BASKETBALL 🏀🏀🏀 G6XUCG ✍️✅❤️🍀🙏
English

@fado_fft 9111633207. Opay
Madu kelechukwu Godswill
More blessings, Bigger WIN boss 💪
English

@TheRealCEOAmber Amber how market? Are u even aware that Spain just scored the 8 goal?
Yeye 😉
English

New market spotted. Coach to be carded. I will share the bookie shortly. Join my telegram for some amazing tips.
t.me/Amberlicious32
English

@DavsmartMEDIA_1 Nah all the Bet app we go download before ur game go boom abi?
Sign of weakness
English

900 ODDS ON #Secretbet
CODE: 777XJ
Sign up using my promo code & get a welcome bonus up to 100% on your first deposit . 🚯⚽️🏀🎾👇
🔗slim.link/dgyhgk5
App👇
🔗slim.link/sbgYXCQ
Promocode: DAVSMART
🚯🏆🏆🔥🔥✅
+18 / 🔞
Stake Responsibly✅

English

@OgidanAyodeji1 Walai I give u until dis world cup games finish if I no chop any of ur games me and my guys go unfollow u.
English

@mansyboom U sabi 👍✅
Ur prediction dey give me joy and even if e cut I no worry
English

@Loyal_Echo 9 hours later.
Una wey stake how market
Yeye 😉
English

Well Edited ✍️💥💥💥💥💥💥💥💥
JQL9WY
GoodLuck 🍀💥🍀💥🍀💥🍀💥🍀💥
PANDEV🧘♂️⚽️@Cyberjoe19
40 GAMES ONLY!!! CODE: R05GM3 RTA!!! Tag your favorite punters for ✍️
English


@alukoboy_ @11Sollostitch Confusionista ni é. Olodo 😏
Português

@Yhemollyconcept So, some people no really care about God and Karma?
Kai 💔
English

@39billion Iseeeeeeee 👏
Boss nah man u be 💪
39.10 trillion Kuwait booming soon and if U consider urself worthy of that huge money claim it.
English

@OgidanAyodeji1 Under 3.5 keh 😏. 3 goals for 35 minutes jor 😢
Deutsch

@OgidanAyodeji1 From football to Baseball to Basketball ro Hawkey. Rest abeg
English

@OgidanAyodeji1 Sabi punters don rest for today Oga ! Haba! Focus on a particular option and master it abeg no dey waste ppl money for here.
English

@DavsmartMEDIA_1 That's how u know we're just REAL Humans, Not some robots- Men gat feelings bro.
English












