🧊
5.2K posts



@Isamah_jnrson Make I go chop first backky strength dem take deh find money
English
🧊 retweetledi

You wan still dey cry with this your face so???
Precious🖤@_Ola_sun_kanmi
Sad song recommendations please? I would love to cry myself to sleep 😕
English

@Isamah_jnrson Life no balance I deh envy una when no depend on this 77k Aje
English

@Ovo_keptgoing Unah wey get source of income I dey envy una I swear
English












