Al Ameen
50.5K posts


I wonder who was pumping the kaito token over 110% prior to this announcement 🤔🤔

Kaito AI 🌊@KaitoAI
This week.
English

one thing about this olajiire of a guy ehh na just say na very simple person wey dey very business minded and you no fit see am for settings were bar no dey fall out, this nigga dey very humble in a way were be say him dey even follow him hood guys wey him play street ball and watch ball, even when baba dey him lowest him dey always come through like KDB through pass to Gündoğan.
Baba like this i dey on my knees and as i dey type water dey comot my eyes, like this seh a nigga needs ₦200,000.00 Nigerian naira to be able to graduate and also sign out from school.
me sef wun follow my guys wear white shirt make dem sign maker for my white, i wun follow experience that feeling, 🧎🏽♂️🧎🏽♂️🧎🏽♂️
cheers ❤️ @olajiire101
Olajiire 🎭@olajiire101
Monday 😤❤️
English

Let’s build, Lisbon 🇵🇹
The next @ETHGlobal Hackathon kicks off July 24th, and teams building with Uniswap can win up to $10K in prizes
English
Al Ameen retweetledi



















