
una sure say na only cloth this go crazy dey sell? 😳😳
Turn By Turn
4.5K posts

@PabloKush3
https://t.co/kguzccANKx Mechanical Engineering Real Madrid 🤍 …. 1972💛

una sure say na only cloth this go crazy dey sell? 😳😳

@_Abdulakeem_ @abazwhyllzz I have the champions league one for you in Lagos,reach out to @TheTifeFab so you can get it,then we buy 15 more from abazz, share it to whoever you want.💛❤️


he don finally speak up 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂


this my plug ehn you go think na pastor



Samwoolu later bought Boli by the road side this evening too…. This old format man😭💔


This video touched me ngl. “Awa la ni inkan wa” ❤️


E get one pressure wey struggling man wey dey date girl wey her younger sister dey date big men dey face 😂

Your top 3 from here?

Now I need 200 active people 200 people only !!! 200k giveaway on ground 🤝 Drop a comment if you are active and you have a valid gmail account 🤝


Samuel Banks and Yhemolee😂😂🤣


Let us calm down with the lies. There was never a time egg roll was sold for 50 naira You must think this is facebook

@Bakshi383229062 Mutuals ?

as he should lmaooo, backwoods is overrated , before any idiot comes to say shit, i go buy backy for you and your mama for full one year, nothing go do my available.
