Ss777🌙
514 posts


@thebigdammy Wetin una even want sef??
The other day Woman tell me say she nor like man w nails na once I use teeth commot everything na you don come w this bs
Abeg make all of una shift!😒
English


@biigjay20 This young woman looks like she was maltreated I don’t really like the Energy from this vid
English

@Indemosyd Dog: wetin I even chop wey dey make me question life like this?
English

@Slimabbie forget many of use been carry bomb keep for house that year oo
English








































