@HerSoftEra

1.6K posts

@HerSoftEra banner
@HerSoftEra

@HerSoftEra

@PrettyPee_01

I dress well & speak better.... Soft life | Fashion | Female truths Becoming her, loudly & softly

Katılım Ocak 2026
659 Takip Edilen628 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
@HerSoftEra
@HerSoftEra@PrettyPee_01·
1k and stronger 😫😫😫 One day ,me sef go talk am. For now, 500 anyone?🥺🥺🥺
@HerSoftEra tweet media
English
13
6
51
927
@HerSoftEra
@HerSoftEra@PrettyPee_01·
Na my mutuals dey make me smile ooo..... U wey never follow me, until I squeeze face??😒😒😒 Get In jorrr....
@HerSoftEra tweet media
English
6
0
15
168
@HerSoftEra
@HerSoftEra@PrettyPee_01·
Omoh Na every 1 hour I dey get 100 new mutuals To go offline sef don dey fear me🤣🤣🤣🤣🤣
English
3
0
6
24
@HerSoftEra
@HerSoftEra@PrettyPee_01·
I no dey like stress my mutuals. Once you click follow, before u even type "fb", I dey go through my followers list, follow you back. I no dey like stress una....
English
3
2
5
30
@HerSoftEra
@HerSoftEra@PrettyPee_01·
As they tell me make I drop phone for this wedding, tears comot for my eyes. How I wan survive without my mutuals ☹️☹️☹️
@HerSoftEra tweet media
English
3
1
7
55
@HerSoftEra
@HerSoftEra@PrettyPee_01·
How I dey look una wey no want connect wit me😒😒😒
@HerSoftEra tweet media
English
68
9
122
1.8K
@HerSoftEra
@HerSoftEra@PrettyPee_01·
🤣🤣🤣 Cravings satisfied
English
0
0
0
33
@HerSoftEra
@HerSoftEra@PrettyPee_01·
Nothing to see here.... Just craving one Arewa fine boy from old money wey dey betrothed😒😒 Is that too much to ask🥱🥱🥱
@HerSoftEra tweet media
English
5
1
9
103
@HerSoftEra
@HerSoftEra@PrettyPee_01·
If person tell me yesterday with my 200 followers say I fit get 600 followers today morning, I for no believe am. See us now. 600 mutuals 💓 💗. Ask my mutuals, I dey follow back immediately. Let's connect
@HerSoftEra tweet media
English
7
4
16
134
Rowen
Rowen@RowenAlmighty·
@PrettyPee_01 Tested and trusted guyss Jus dey help us too dey engage😞
English
1
0
0
13