Sabitlenmiş Tweet
Primus
325 posts

Primus retweetledi
Primus retweetledi
Primus retweetledi
Primus retweetledi
Primus retweetledi
Primus retweetledi
Primus retweetledi
Primus retweetledi
Primus retweetledi
Primus retweetledi

Primus retweetledi
Primus retweetledi
Primus retweetledi
Primus retweetledi

Peer pressure peer pressure una...
Peer pressure no go pressure person, make dem ace straight As for exam o. E no go pressure Nkiru, make she start to dey carry her business for head o.
Peer pressure no go make Obi go learn handwork o.
But if e reach to buy iPhone, you go see peer pressure. Buy wig o, open breast dey shake yansh... You go hear peer pressure.
Yahoo on surplus, you go hear PP... E no go make Emma dey remember wetin e read for class o. But e go remember all the club wey dey Benin, come even describe am.
Peer pressure una 😩😩😩😩😩😩
English

@BRICSinfo It's glaring everybody is interested in ww3 except me.
English
Primus retweetledi
Primus retweetledi

That @zinoleesky01's verse on "Party No Dey Stop" should be kept in a Museum.
English
Primus retweetledi










