Ayanfe Oluwa
223 posts


@Tonynothawkey @Horlav_ @Ayanfe_Baddo If u wan insult someone
Use ur language so that your people will understand
English

@PrivateBabby @DurkioWiz U don beg for ur life before?
Comedian Ayanfe de X dey rant up and down. X nor get once view I for show u something.

English

@librabaddie_j @Jojo_R7S If she loves him, she would text first instead of playing this game
English

@AdasahDavi31563 @cal_mhe_iva Two of them gain and lose
D fuck wey dem been dey fuck each other, Shey na only him dey enjoy ham? Try get sense
English

@cal_mhe_iva Na u loose in case u dnt know he done knack scatter everywhere na watin he wan gain again besides he must have find something terrible about u everytin no be fuck. Nothing dey that ur head I doubt if u finish secondary school self
English

@JennyVicky10 @cal_mhe_iva No lie in that other guy and this one who u go choose😂
English

@cal_mhe_iva Those of you with hate comment all around shut up 🤫 Enjoy your new relationship Bby girl and move on from the past he didn’t deserve you
English

@purefaith04 @DurkioWiz As far say na Nigeria u Dey stay
Anywhere u Dey i go come dere beat u wetin no good
English

@PrivateBabby @DurkioWiz Nor be my brother , I wish nah my brother I for first come hold u first for wey u there.
English

@mw9p9zk5qg @cal_mhe_iva Wait na ur fellow Man u dey swear for
English

@cal_mhe_iva God punish you , who cares about this xconvict e no go better for am
English

@purefaith04 @DurkioWiz Guy na mouth u yus get
Full Delta State nor fit do anythin aswear
English

@PrivateBabby @DurkioWiz Ok go ahead killer bean.
U think say na morbad wey dem kill chop close case.
English

@PrivateBabby @CHULLY1010 Bro you and I know Carter doesn't focus on music while stream he barely talk about the industry
They just did him dirty and that's what resulted to all the insulat and leaking of secrets I'm sure after this time he will stop talking about music industry
English

















