THIEF 😈
500 posts

THIEF 😈
@Prof_wayneX
Football • Discussions • Hot Takes • If it’s debatable, I’m interested
Katılım Mart 2026
265 Takip Edilen279 Takipçiler

@A860Deone U don use ur eye see am na, una just get engagements anyhow, e no even possible to thief person engagement
English

@michaelobaleke @ywife28_nneoma I go ask for your permission before i collect her hand bag no worries 😌
English

@ywife28_nneoma @Prof_wayneX Imagine ..
Thief followed you 🤣🤣🤣
English

@ywife28_nneoma Omo I don fall in love, wa!t make Elon money start land, all I go spend am on you
English

@A860Deone E de show how hardworking u Dey, sha Dey careful, no too much hurry
English

@Prof_wayneX @ywife28_nneoma Baba dey talk permission. 😂😂
Shiior
English

“Nothing special in this”
If person call you gäy now, you go vex😅




Timo🇵🇹@4th_timotenure
There’s nothing special about big ass fr
English

@michaelobaleke @ywife28_nneoma Abeg oo 😂😅
I no de thief without permission
English

@ywife28_nneoma @michaelobaleke Yh, was asking so I know you’re active to follow back, done ✅, fb
English















