Raylex Lawrence
98 posts


@owerrisfirstson @39billion Na why I no dey use pass 200 k stake
English

My bro @39billion I’m so sorry
But our journey ends here 🙏 I have lost enough already
Thank you for everything 🙏❤️


English

@Just_UtdKobbie @39billion Make Universe pity person abeg 😩
I de find my children school fees but e kon b like say na me dey give Sporty their own children school fees
English

@smartlenz @Anyiwest_ Boom Amen . I don too suffer today 🥹🥹🥲
English

@danelmain @39billion Okay . There is nothing wey GOD no fit do.
English


@0xK3llyy @39billion No be small oooo. E pain me ooo. I don Dey wait since 😪😪😪. We hate wait for edit on telegram 😑
English

@DammY___5 @39billion People to active ooo . Omo e tire me
English

@0xK3llyy @39billion Like bro I no even understand dem Dey sleep this guy page ooo . Me wey Dey relied his page since seff code still cast
English

@39billion You guys Dey sleep this guy dm . As how na how code take cast within 1 minutes 😑😑😑
English

@big_zehrry Sporty bet posted on their platform already though 🙄
English

My novel, "Found and Lost: The Jake and Cait Story," is about music, faith, and the passage of time. vineleavespress.myshopify.com/products/found…
English





















