Sabitlenmiş Tweet
Friedboy🧟♂️
2.4K posts

Friedboy🧟♂️
@Razzy_wayne
I love green💚 Arsenal❤️
Lagos, Nigeria Katılım Şubat 2018
318 Takip Edilen44 Takipçiler
Friedboy🧟♂️ retweetledi

Grown man like you....of all the smoke to buy....na colos and ice you de take....and tomorrow you go come outside de call yourself stoner...God go take all of una one by one...even the ones wey de mix codeine inside Sprite.....God go take you too..the ones wey de take TM God go take you too...the ones wey de mix cigar with smoke...God go take you too...the ones wey de drink syrup like that....God go take you too...you go come outside to buy food to chop...trailer go jam you...
English
Friedboy🧟♂️ retweetledi
Friedboy🧟♂️ retweetledi

@fergieishim @TANDORI_ If you don get a taste of a woman who like you😂, you no fit ever chase woman till your last breathe, once dem like you, fem go just dey move like mumu😭😂, zero boundaries, e no get wetin you go do wey dem no fit take, and dem go dey do stuffs for you too, buy you things
English
Friedboy🧟♂️ retweetledi
Friedboy🧟♂️ retweetledi
Friedboy🧟♂️ retweetledi

The way I’m wired even if I no guide I will still walk away 🖐🏽
Sheni Coker@sheni_coker
Money gives you the freedom to walk away from any situation or place that is no longer serving you positively.
English
Friedboy🧟♂️ retweetledi

This could be the greatest ever dream in history documented on X.
Leo Dasilva@SirLeoBDasilva
I dreamt that Arsenal lost this Carabao cup and won the league and Champions league.
English
Friedboy🧟♂️ retweetledi
Friedboy🧟♂️ retweetledi

Poor men don suffer. Na poor man deserve cheating?
Abbie 🌸@Slimabbie
Honestly I don’t understand why a woman will cheat on a rich man
English

@_LaKev @Dentalgiorgio Very sure you were dropped on your head when you were a child bro
English

@Dentalgiorgio Men do it all the time with women they just want to have sex with
English

Just ask women. Men don't go on dates with folks they aren't interested in.
Miriam Ogbonna@miriamogb
If you are out on a date with a person you don’t like , and they tilt over to kiss you , what will be your reaction ?
English

Una no get anything for me joor
Crystal Palace F.C.@CPFC
All eyes on Wednesday night against Manchester City 👀
English

Make dem do am abeg.
I no fit kee myself.
Pressy🥰❤️@teefehbaby
Each time you refuse to do something for your woman, thousands of men are in her DM ready to do it.
English

@h_abibah If you don ready to "act on it" I active sha
Na me fess talk o.
English
Friedboy🧟♂️ retweetledi

@TheCakegurl @Jummie_ke @Anonunusual_TM You get my ex name still resemble her again.
Kamila my God go judge you anywhere you dey o😭
English
Friedboy🧟♂️ retweetledi









