@FortuneKingin@africanmannnn@just_favvyy@Slimabbie No be lie oh, and nah so women hate themselves like another man shit, All of them as a females were comment for her DM now, Nah the opposite them dey talk in physical ooh, lol 😂
@ydkempire18@_Sokowonci_@wizkidgirlie My brother no be juju be that,
Pesin sign R2Bees Dia carrier die, anybody were come close to this WIZKID of a guy Dia carrier dey KPAI like DEAD ☠️
NA HIM DIX MUMU SAY IN A WEEK E GO MAKE 2miters OGUN don impregnate him brain 🧠
@_Sokowonci_@wizkidgirlie U know the problem with some people, do u think u are smarter than those that have meet him b4?
How many people have u seen with wizkid that have made it?
Even artist wey him sing no blow and u want come make 2M within 2week 😂😂
@Legah_tr_ Because of her body shape, and her beauty okay,
But she’s not lemb and her hands 🙌 her eyes her ears all parts of her body is functioning well, But her brain now tells you that she shouldn’t work for money to take care of herself and her love once, Bruh 😎 that’s off reasoning.