
AMG Aloyinlepon
68 posts


@Jane_Doe_JD @Obacruze Then you suppose confirm before you talk, na una type de quick believe anything without confirmation
English

@Realtweets_0 @Obacruze Na everyone dy follow una use snap? Olodo
Filipino

I first surprise, cause when I see your snap say you de gym, I wonder how person wey them say get accident de gym, internet people lol
SHANK COMICS🌝@Obacruze
To everyone checking up on me I’m fine and safe🙏. I didn’t get into an accident today . It’s a video from 5Months ago which I regret to this day . Just got a DM that it was a paid campaign against me. Drive responsibly guys ❤️
English

@Obacruze I first surprise, cause when I see your snap say you de gym, I wonder how person wey them say get accident de gym, internet people lol
English

@Jane_Doe_JD @Obacruze Check his snap werey, person wey still go gym today o
English
AMG Aloyinlepon retweetledi

For one friend group;
SportyBet Ambassador
Smóker
Fr@udster
Womanizer
The one wey de watch ball
The one wey no de watch ball
Church boy
Another one wey never go church in like 4 years
So tell me how you wan take sabi who I be?
𝖉🎀@fwdokun
the “show me your friend and i will tell who you are” logic works with girls so bad but i can’t say the same for guys.
English

@western_back @xxfw1da Na “💙❤️” you no suppose stress yourself
English


@_Utdbaki We can’t keep have injury prone in our squad, i think it’s time for a change
English

I’ll leave this money to burn to the ground with 0 regrets , 200k out of 130m ke?
T𝖎m𝖎𝖑𝖊𝖍𝖎n@tim_wxl
I was a victim to my greed💔
English











