Reginald Emmanuel
213 posts


SubhanAllah! 😳 A baby reportedly born holding a Qur’an today in Ebogogo, Adavi LGA of Kogi State.
If true, this is truly shocking and miraculous! #SubhanAllah

English

@deenayaah Asin ehh i been see the guy comment. I weak pple sef ehh
English

See people we want to win grand audit with, that's why community wins are super hard to get because a lot of people are actively working towards not making it in life 🥲
Rejoice@Bahd_Gurl_RiRi
@deenayaah Just imagine say first game cut am😭😂💔
English

@CHIZZY_BB @Taiwo_junzi Omor chizzy no let this guy go Scott free ooh.. he supposed spend his miserable life for kuje prison
English

@CHIZZY_BB Hmmm chizzy any man wey go approach u. Supposed take like 4 rub of action bitters..
English

@DaddyKayNation1 Have done that sir. Any amount for staking power will be grateful boss 🙏. 8123876652 opay. Okechukwu.R. emmanuel

English
Reginald Emmanuel retweetledi

@official_Gegeh Mumu man. Mind you u ain't God. Everyone has its own time... So stop all this stupid talks
English

@ana_herleemerh This mumu grl. How those guys take be terrorist for ur eye's
English

@CHIZZY_BB Money dey ooh... Na we wey never gettam clear dey talk say money nody
English

@boniface_jrn Give up keh. When my destiny helper dey close
English

@CHIZZY_BB Kaii God chizzy i dey i dy follow u up bomber to bomber with all the game's wey u the post. All though all dey cut but i believe in ur games and i believe say e go enter one day. yesterday i be get small issues. And money come finish for my hand and i no come play dis one lst nyt
English

God did….. NBA paid off…. Congrat if u played ✅😇😎✅😇😎✅😎😇✅😎😇✅😎😇✅😎😇✅😎😇✅😎😇drop winning
Join telegram 👉 t.me/CHIZZY_BB_Arena


CHIZZY_BB@CHIZZY_BB
NK2CAQ Q3WKUN GAQRYS
English























