Rezor
2.1K posts


@MRmneyheod Make una tag simi and falz abeg,, this Mr Money own don too much oohh 😂
English

@firstmiracle_ @thenihiin So u dey here,, u sure say ur babe fine pass this one GREATNESS? 😂😂
English

@big_zehrry U don start oohh Big Zehrry,, with my money and my big preeq,, shuuuuuuuuuuu
English

Wetin Dey pain me pass,, na for this kind thing broke girls dey show they're talent pass 😂
EL SUCIO SWAGO (blessed boi) 🕷📊@usmansimpa_
Ladies, how do you approach guys like this knowing fully well they are way above your league.
English

@offlimitl @photomenacee @Onyevee @itsSh0la 😂 abeg pity her Ninja, she Dey look for helper like this, the hinger strong
English

@offlimitl @itsSh0la Try up your game
Abi you Dey fear to support business with 1million
English



















