Rimzzz
17 posts


His girlfriend went for a ladies night and ghosted for like 2 days…. She came back acting too romantic.
You think something is wrong? 👀


F E E Z@Feeztm
One similar UGO case just land for my DM. Why girl go ghost her boyfriend and come back start sounding romantic? 😭😭😂😂
English

Thank God say I nor join that year when mumu way I better pass for both education and style tell me say I Dey do like mugu make I come make them blend me nah so I do mumu say ok eh eh after them talk finish I tell dem say I wan buy food first chop for the nearest buka for school. As I comot them nor see my break light again dem fit Dey call me I belike who deft nah my mumu come even worst I first go buy all those Jehovah witness trouser and they carry bible waka up and down lol 😂.
Because I’m fronn my the hood I know how to disguise because most of my area nigas join one or two confra and for my hood like 5 cartel Dey I done see all this thing. I done see where two people naked use cutlass fight each other they cut each other but he Dey bounce.
English
Rimzzz retweetledi

2 years now , I’ll own a McLaren in good health and larger wealth.
NGB@NoGoingBaccc
2 years from now , i’ll own a urus
English
Rimzzz retweetledi
Rimzzz retweetledi

@sammie_boi20 omor nobody dey with you bro! na lonely at the bottom you dey live guy
English
Rimzzz retweetledi
Rimzzz retweetledi
Rimzzz retweetledi























