@AdigunToluwani1 walai i turn on notification @AdigunToluwani1 , it’s just crazy and surprising how i missed the game cos i literally played all and still play my own edit too.
@Godofrollover@Godofrollover abeg my boss drop the code now , sleep really de my face and i no wan miss this code abeg🙏i miss yesterday own , i no wan miss today boom🙏
We won yesterday’s 100 odds with same options here. Today is blessed already.
Kindly repost for others to benefit.
Check comment section for the bet code
@Godofrollover@Godofrollover brother abeg release code now make we play am , No go de drop code late wey many people go miss d code wey dem no go know when u drop am abeg.🙏