Sam Steevo
4.1K posts

Sam Steevo
@SamSteevo
If my personality or what i tweet annoys you,don't hesitate to hit the block button! DM for Ads/Promotions. Stay blessed!✌💚



This heat no be here. Choose Premier Cool Ultimate Soap and cool down properly.

When I Dey make 4 million naira from X revenue every 2 weeks, John Doe say make I stop wetin I sabi and go find just one niche. Two months later, X don Dey pay me 6 million naira in 2 weeks from same contents. If e reach your turn, listen to online people advice😂😂 End 👍



Can someone take a loan, use it for trading, and still become successful?



Why don’t billionaires wear designer clothes?🤔


If God wants to punish a dishonest dry cleaner, he makes them steal your favorite polo. There’s no way you won’t notice your favorite polo is missing.



E get the kind money you go get, you no go fit hide your wealth 😂

That my pinned tweet Dey always add to my new payout. Different country Dey come quote am and take am to their own timelines. That Dot tweet suppose Dey “Museum”😂😂

