Sam Uel

110 posts

Sam Uel

Sam Uel

@Sam_Uel227

Zinodict 😈

Lagos, Nigeria Katılım Şubat 2026
7 Takip Edilen6 Takipçiler
Sam Uel
Sam Uel@Sam_Uel227·
@big_tyrod Why them no shell they Dj na BANKU 😈 too calm abeg
English
1
0
5
699
Tyrod
Tyrod@big_tyrod·
So last night, Zinoleesky was in a club when the DJ mistakenly played Seyi Vibez’s song, but Zinoleesky told him not to change it. Banku no get problem at all 😂❤️
English
33
107
2.8K
121.4K
Sam Uel
Sam Uel@Sam_Uel227·
@hakeemrsn I just like una go just sit down think rubbish for una head then post If them even dey call talented artists Seyike supposed hide him ugly face Person wey shoday sef good pass na una dey hype up nd down
English
0
0
0
61
RARELYSEEN
RARELYSEEN@hakeemrsn·
Funny how people on Twitter once said Asake would outshine Seyi Vibez if they dropped on the same day. Now we can all see that, aside from Burna Boy and Wizkid, no other nigerian artist is touching Seyi currently.
English
16
16
128
3.4K
Sam Uel
Sam Uel@Sam_Uel227·
@lifeofolaa Broooooooo😂😂😂😂😂😂 Wetin reach so na😂😂😂
English
0
0
0
11
GehGeh
GehGeh@official_Gegeh·
Untalented artist drop your song ⬇️ Let’s support you
English
119
28
441
11.4K
Sam Uel
Sam Uel@Sam_Uel227·
@Vibez_news We dey celebrate achievements Una dey celebrate fashion sense wey the werey no even get oo😂😂
English
3
0
4
343
vibez News 📰
vibez News 📰@Vibez_news·
The first Nigerian artist to wear complete white, then others started copying!! ✍🏿
vibez News 📰 tweet mediavibez News 📰 tweet mediavibez News 📰 tweet mediavibez News 📰 tweet media
English
21
37
903
43.7K
Sam Uel
Sam Uel@Sam_Uel227·
@CaptainTella Captain that sango boy no get single point😂 But e pain me say them beat werey😭😂😂
English
0
0
1
84
Sam Uel
Sam Uel@Sam_Uel227·
@HonestOsak5188 @Silonscore Which one is Zino is ur set sho gba'dun?😏😏 Shey ur Asake good reach Zino nii With una 0/10 album😹🤧
English
1
0
1
68
Honest Osakpolor
Honest Osakpolor@HonestOsak5188·
@Silonscore If you’re good they will listen to you it’s not my fault lowseyi doesn’t have any hit song dawg😂 zino is your set
English
1
0
0
121
Saalam 🇳🇬
Saalam 🇳🇬@Silonscore·
Na this Asake good pass Seyi?😂
English
70
58
633
16.3K
Sam Uel
Sam Uel@Sam_Uel227·
@Silonscore I be Zinodict 😈 oo buh I'll always choose Seyi vibez over asake
English
0
0
0
38
Sam Uel
Sam Uel@Sam_Uel227·
@BabaOluwas38882 Make God no make me see wetin go leave Zino for Seyike No be say na even Rybeena or Tml sef oo Mo taka oshi da'nu😂😂
English
1
0
0
8
seyi vibez
seyi vibez@BabaOluwas38882·
I for dey tweet zino lyrics but how I wan take type am 😩
English
17
2
88
3K
seyi vibez
seyi vibez@BabaOluwas38882·
Joblaq sef no fit comprehend Ogo 😹😹😹😹
seyi vibez tweet mediaseyi vibez tweet media
English
4
4
40
1.2K
HARSHAA™
HARSHAA™@harrshaa7·
I don’t understand ooo, wetin appen?
HARSHAA™ tweet media
English
26
27
514
29K
Sam Uel
Sam Uel@Sam_Uel227·
Omo na we Zinodict😈 dey make these ppl enter us fr🤦💔 Omo we no dey try oo😔
Sam Uel tweet media
English
0
0
2
6