OLVMIL3KVN 🧘🏻

2.2K posts

OLVMIL3KVN 🧘🏻 banner
OLVMIL3KVN 🧘🏻

OLVMIL3KVN 🧘🏻

@SammyBankxx

GodOverEverything. #YBNL Istand 💯. I love Music

Lagos, Nigeria Katılım Nisan 2020
186 Takip Edilen84 Takipçiler
Ohaukwu Reporters
Ohaukwu Reporters@OhaukwuReporter·
A young man was catch cook noodles with someone wife nawooo2
English
7
96
1.6K
43.3K
OLVMIL3KVN 🧘🏻
OLVMIL3KVN 🧘🏻@SammyBankxx·
You look me finish tell me say you wan use me escape poverty, Omo, I still dey find my own exit route too. Make we no get traffic for the same door. 😂💀
English
0
0
0
25
OLVMIL3KVN 🧘🏻
OLVMIL3KVN 🧘🏻@SammyBankxx·
@lifeofolaa Na why you never make am 😂 God don sabi the kain person wey you be, 100m car and you maintain it more than the 100m you bought the car
English
1
0
0
529
Ola⚡️
Ola⚡️@lifeofolaa·
but if me get 1.4 billion naira, my most expensive whip no fit pass 100m. e get why !
English
55
97
1.8K
54.9K
Jeroid LTD
Jeroid LTD@jeroidng·
We want to reassure everyone that our team is actively working with our partners to resolve the withdrawal issue as quickly as possible. Your funds remain safe, and we're treating this with the highest priority. Thank you for your patience and continued trust; we'll keep you updated on our progress.
English
272
2
31
14.7K
Attah Akor
Attah Akor@attah_akor·
"$500k confirmed" I go first use 1M organise party invite all my friends then use 1M carry police come pick me and everybody for that party say na cult initiation so if them finally bail them, them no go ever near me.
English
713
2K
16.9K
396.4K
OLVMIL3KVN 🧘🏻
OLVMIL3KVN 🧘🏻@SammyBankxx·
If you check up on me, I’ll bill you bcuz i don’t send you 🙂‍↔️
English
0
0
0
33
OLVMIL3KVN 🧘🏻
OLVMIL3KVN 🧘🏻@SammyBankxx·
You dey vex because say i dey nonchalant? I was never a fool bitch 🙂‍↔️
English
0
0
1
1.4K
OLVMIL3KVN 🧘🏻
OLVMIL3KVN 🧘🏻@SammyBankxx·
Ki’n wa gbe black tea & Santiago Gin mi Lura, Pelu baba nla prayer point lati odo Native Pope 😮‍💨🙂‍↔️
Filipino
0
0
1
44
Vivian Cyril
Vivian Cyril@VivianCyril19·
@_falsi1ke I don’t wanna any of these but I want to be eating someone’s money and work once in a while 🌚🌚🌚
English
1
0
4
837
Ja Leto
Ja Leto@_falsi1ke·
There's a stage called Dormancy period in life. You don't date, you don't like, you don't love. ...you just wanna be alone.
English
161
1.5K
7.1K
102.1K
The law📖🤚🏿
The law📖🤚🏿@_spicychoco_·
When you're sucking her titty and she caresses your head like a single mom and she like “good boy”😭>>>>>>>>>>>>
English
118
1.5K
11.7K
310.4K
lumi
lumi@babygirl_chii·
i’m cryin my brother just found my vibrator 😭
English
77
24
554
226.1K
OLVMIL3KVN 🧘🏻 retweetledi
ilymjsyk
ilymjsyk@g4na_xo·
She thinks I'm talking to other girls, meanwhile the whole time I'm up by 3am worrying about where this $350k will come from
English
33
660
2.6K
27.7K
OLVMIL3KVN 🧘🏻
OLVMIL3KVN 🧘🏻@SammyBankxx·
@1meajay @Abiodun9013 You fit still dey suffer make you dey thank god say you dey alive dey suffer pass make you kpai 😭 werey go dey looseguard on hope 😂
English
0
0
0
37
ajay
ajay@1meajay·
god fit don punish you with suffer life make you dey thank am every day for the gift of life thinking say one day e go better😂
English
314
978
6.1K
118.1K
44🇫🇷🇦🇷🇵🇹
You go hear say Police carry me before you hear say i carry babe wey I no dey in relationship with go date Make you hot pass Rihanna, if we don dey talk, date na for inside my apartment, if you no fit chop food wey I cook I go order for you.
English
28
265
1.3K
27.2K
D3VID 🐢
D3VID 🐢@DurkioWiz·
SmartBM & his family did thanksgiving in church after he crashed his GLE & came out safe, steps Dey cry 😂😂
English
119
90
3.3K
229.8K
MAKANAKI
MAKANAKI@black_bhoy_·
Relationship dey kîll privacy bro You fit dey reason life as man, make dey plaster you video call by 11pm If you no pick - "Oh so you're online and you don't want to talk to me If you pick, off camera - "Let me see your face or you're not alone" If you pick and you no flow with the talk - "If you're not in the mood to talk, you could have just said so and not pick up" God please😭😭
English
467
2.8K
13.5K
415.2K