Amskid
59 posts

Amskid
@SaneLewis88121
☪️ Muslim ❤️💙 FC Barcelona fan 💔 Single 🎓 YABATECH 🖨️ Printing Press
Lagos, Nigeria Katılım Nisan 2025
1.1K Takip Edilen54 Takipçiler

@boniface_jrn @Odumodublvck_ Bonini bless me na
7048119765 Opay Mustapha
I no get data I just dey come online,Omo I don miss a lot oooo😭😭
English

Omo as arsenal win league @Odumodublvck_ say he go drop 1m for boys ooo
Me go add 1.5
English

ARSENAL FANS DROP AZA 100k FOR 25 OF UNA
COMMON ARSENAL 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Victor Boniface@boniface_jrn
Omo as arsenal win league @Odumodublvck_ say he go drop 1m for boys ooo Me go add 1.5
English

@asakemusik Shey you no dey regret all this tattoos wey you put for body
English

@bod_repuplic The money go don reach 4k
Make I go see that one first,bread and beans and sub straight..
English

Nothing Dey fear me again
I get REPUBLICANS FOR MY BACK
ANOTHER 150 Naira in the fvcking bag

B.O.D@bod_repuplic
I’m swayed Another 200 Naira in the fvcking bag! God bless the sender 🙏
English

@bod_repuplic I know say one day e go reach my turn to collect your give away💯
7048119765
Opay
MUSTAPHA
English

@Rhapxodyy @real_champz @scally_wacko You're pained,if you dey hate wizzy,why you con put the hatred on the boy? Fool😡
Back to sender😂
English

@SaneLewis88121 @real_champz @scally_wacko Your mother, your father, you and your siblings be fool, na bandit go Kpai you and your family. Ashiere
English

































