Schev 🇬🇧🌴

3.3K posts

Schev 🇬🇧🌴 banner
Schev 🇬🇧🌴

Schev 🇬🇧🌴

@SchevSzn

accept • adjust • adapt

Area 51 Katılım Ekim 2025
383 Takip Edilen242 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
Schev 🇬🇧🌴
Schev 🇬🇧🌴@SchevSzn·
I pray we do more in life than just survive geng
English
0
3
5
215
Schev 🇬🇧🌴 retweetledi
ًًًً
ًًًً@nobodylikestar·
“you know we’ve been chatting for a while now and my birthday is very soon” for you when i meet last week?
GIF
English
13
15
45
834
Schev 🇬🇧🌴 retweetledi
🐍
🐍@Kentrell201·
“Any university student wey fit afford Cana” no send am upkeep money again ….
English
28
36
228
2.1K
BIG OSHEY 🃏
BIG OSHEY 🃏@osheyybtc·
All this people wey dey my dm dey say make we share update 60/40 i tell una say i need update ? Even the update wey i dey on una go later need me for the update
English
2
1
7
86
Schev 🇬🇧🌴 retweetledi
🦉
🦉@offixial_ranky·
Guys dey hustle and control 9 figures…But ur own problem na to dey check ur babe phone up and down if she dey cheat on u…Them curse u?
English
49
69
95
806
Schev 🇬🇧🌴 retweetledi
🐍
🐍@Kentrell201·
Night don come , go bomb “nothing go do people wey no gree help you ”
English
6
24
130
2.5K
Schev 🇬🇧🌴
Schev 🇬🇧🌴@SchevSzn·
My mama talk say make i find girl way come from rich family marry, omo e be like e go tay before i marry 💀
English
0
1
1
47
Schev 🇬🇧🌴
Schev 🇬🇧🌴@SchevSzn·
If you don over stay your welcome for family house, they will be signs
English
0
0
1
28
IDANSKI⛷
IDANSKI⛷@Blac_nels·
i just waste money do this nin 😭🤦🏽‍♂️
IDANSKI⛷ tweet media
English
14
3
77
2.3K
Schev 🇬🇧🌴 retweetledi
FELA
FELA@NewBornFelaa·
Once I guide I go first buy dodge challenger cus I don too dodge many billing and challenges 😭
English
10
9
59
579
ًًًً
ًًًً@nobodylikestar·
whatever makes black girls hop on this trend my meat is suffering for it
arts jpg@arts_jpg

English
18
13
78
24.7K
Schev 🇬🇧🌴 retweetledi
Tola🙂
Tola🙂@nichan_078·
Your parents catch you smoking but na you pay this year house rent
GIF
English
6
17
45
1K
Schev 🇬🇧🌴 retweetledi
yaga
yaga@yagathedracula·
HND bagged. ❤️
yaga tweet mediayaga tweet mediayaga tweet mediayaga tweet media
Filipino
434
272
5.3K
228.6K
Badboy Rubee
Badboy Rubee@hotrubee·
@MkoTheComedian Piercing ✅ Tattoos ✅ Smoke✅ Shayoo ✅ Hook up babes ✅ Soapy✅ Relationship ❌ Real man ❌ Misogynist ✅
English
20
2
104
5.4K
M.K.O ♠️
M.K.O ♠️@MkoTheComedian·
Piercing ✅ Tattoos ✅ Braids ✅ Shayoo ✅ Smoke ❌ In a relationship ❌ Drop urs 🤝
English
698
275
4.2K
321.2K