wazzzel

2.6K posts

wazzzel banner
wazzzel

wazzzel

@Singlesboyzrep

Lfc ๐Ÿ

Katฤฑlฤฑm Nisan 2024
220 Takip Edilen105 Takipรงiler
victor ๐Ÿ–ค๐Ÿฆ‡
victor ๐Ÿ–ค๐Ÿฆ‡@vector_olalยท
you dey plan buy house and car but na dating you dey do? you wan change your phone ?
English
75
44
1.3K
79.8K
Oluwaseun
Oluwaseun@Oluwaseun376011ยท
@vector_olal Dating wey I dey carry โ‚ฌ10k and still collecting K funds dey go Dey Play and even nah come over money oo Dating with inheritance Omo ope
English
5
0
36
6.3K
๐Ÿ๐Ÿ‘
๐Ÿ๐Ÿ‘@23uno_ยท
that truck update hmm, i hear it.
GIF
English
26
1
176
11.1K
wazzzel
wazzzel@Singlesboyzrepยท
@rhellzgotwavy Persin go feel say na billions I Dey chase sefffโ€ฆโ€ฆim just drained
English
1
0
0
3
๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ฒ
๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ฒ@rhellzgotwavyยท
Life hit me, dey barb me lowcut, dey make me think in open spaces, dawg ๐Ÿ˜‚
GIF
English
1
0
1
57
wazzzel
wazzzel@Singlesboyzrepยท
@rhellzgotwavy U no open space again..I get a lot wey I wan comot from my chest
English
1
0
0
21
๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ฒ
๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ฒ@rhellzgotwavyยท
Ekitike man, you sold me dreams, so sorry to say this but when things click it would be Wirtz Isak ๐Ÿฅฒ
English
1
1
10
250
wazzzel
wazzzel@Singlesboyzrepยท
@Ibrochase No p brethren..i go Dey holla ur dm sha
English
0
0
0
22
Ibro_chase$$
Ibro_chase$$@Ibrochaseยท
๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ You guys ๐Ÿ˜ญ My WhatsApp has been restricted! It has never happened before! I gave over 30 people my WhatsApp number from this app and now itโ€™s been blocked due to the massive spamming of text Una don implicate me
Ibro_chase$$ tweet media
English
3
0
2
202
wazzzel
wazzzel@Singlesboyzrepยท
@Ibrochase Chai..buh u active for here nauโ€ฆor u get snap?
English
1
0
0
33
Ibro_chase$$
Ibro_chase$$@Ibrochaseยท
@Singlesboyzrep If you text me, I no go see am I wan help people but now e don turn bad for me The spamming is too much, I knew it wonโ€™t end well but this is too much!!!
English
1
0
0
44
wazzzel
wazzzel@Singlesboyzrepยท
@Ibrochase Broski i dm u since morningโ€ฆโ€ฆ.abeg na
English
1
0
0
28
Ibro_chase$$
Ibro_chase$$@Ibrochaseยท
Some people are just disgusting ๐Ÿคฎ See this one You go think say na him dey feed me
Ibro_chase$$ tweet media
English
3
0
3
116
wazzzel retweetledi
olamide
olamide@residentbabyboyยท
Comparison na thief of joy, but mehn some people dey live the life I crave seamlessly man, like thatโ€™s their normal life and me I dey work towards am ๐Ÿ’”
English
12
75
315
6.8K
wazzzel retweetledi
Muna
Muna@Munalozyยท
You go bounce back. That smile, you go smile again. You see that house matter, you go run am, that rent sef, you go pay am. That car wey you don plan, you go buy am. That phone and laptop wey you don plan, you go still buy am. That job, you go get am. E fit no be now now, but you go bounce back. All those things wey you don plan, go happen. โค๏ธ
English
498
2.8K
9.6K
135.1K
wazzzel retweetledi
๐‘๐‘ข๐‘Ÿ๐‘’
Rt for good luck ๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€ ๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€ ๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€ ๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€ ๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€
๐‘๐‘ข๐‘Ÿ๐‘’ tweet media๐‘๐‘ข๐‘Ÿ๐‘’ tweet media๐‘๐‘ข๐‘Ÿ๐‘’ tweet media๐‘๐‘ข๐‘Ÿ๐‘’ tweet media
English
97
47.2K
76.2K
1.6M