Sabitlenmiş Tweet

😂😂Nigerian Borehole Wahala be like this:
You drop 3–5 million, dem come drill “by faith”, water flow like champagne for 2 weeks… then one morning?
DRY like Sahara Desert!
Your wife dey shout “who curse this house?!”
Landlord dey blame village people.
Meanwhile… na just bad survey and fake driller wey no sabi work!
Poll:
What’s your biggest borehole headache?
A) Water dry up after 1 month
B) Water dey come brown like garri
C) Bill too much, result too small
D) I never even get borehole yet

English


















