Slayking

660 posts

Slayking banner
Slayking

Slayking

@Slayking1928

Artist 💯

Katılım Mayıs 2022
9 Takip Edilen11 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
Slayking
Slayking@Slayking1928·
On this day last year I owed a lot of people over 2M naira. I promise myself to pay off the debt before today. Thank God I did but I don't have a dime with me right now. By this time next year. I promise to have 2M in my available balance. I affirm it 🤲🏻💯
Slayking tweet media
English
0
0
1
48
Slayking
Slayking@Slayking1928·
I'm a very chilled person but I'm strict when it comes to my principles. I can't tell you what to do, but I can tell you what you're not going to do with me.
English
0
0
1
2
Slayking
Slayking@Slayking1928·
Omo I need to marry , I just came back from work now, no wife to cook for me. 🙁
English
0
0
1
4
Slayking
Slayking@Slayking1928·
Una wey get babe don win today. 1-0
English
0
0
1
5
Slayking
Slayking@Slayking1928·
I no even know, if I dey patient or I dey waste my time. 😔
English
0
0
1
5
Slayking
Slayking@Slayking1928·
Sapa go make you dey vex for wetin you go laugh at on a normal day.
English
0
0
1
8
Slayking
Slayking@Slayking1928·
There’s really no sleep for the wicked, cause why am I still up ffs ?
English
0
0
1
4
Wizkid
Wizkid@wizkidayo·
Mara tansho lese baba 🔥
Filipino
10.8K
17.9K
92.9K
3.9M
Slayking
Slayking@Slayking1928·
And I no join them debate Education is better than money oo. God abeg nah 🥺
English
0
0
1
3
Slayking
Slayking@Slayking1928·
When you stop agreeing with everything, people won’t like you anymore. 🫟
English
0
0
1
8
Slayking
Slayking@Slayking1928·
Dat thing wey u chop wey make u think say I no fit confront u, I go like taste am. 😃
English
0
0
1
13
Slayking
Slayking@Slayking1928·
Person way no work just chop for my front now. 🥹😃
English
0
0
1
11
Slayking
Slayking@Slayking1928·
No be pride.. I no fit regard who no regard me.🫟
English
0
0
1
9
Slayking
Slayking@Slayking1928·
It'd take a whole lot for me to send your papa.🫟
English
0
0
1
9
Slayking
Slayking@Slayking1928·
I go gain the whole world and I no go lose my soul.
English
0
0
1
10
Slayking
Slayking@Slayking1928·
With how body dey pepper me,if mosquito bite me I go bite my own back. 😡
English
0
0
1
9
Slayking
Slayking@Slayking1928·
First to do no dey pain abi?…Wait make dem shoot you first. 😃
English
0
0
1
8
Slayking
Slayking@Slayking1928·
I know as water take enter coconut but I no go tell anybody.
English
0
0
1
9
Slayking
Slayking@Slayking1928·
I really 8 what PSG did 2 Chelsea 🥹
English
0
0
1
17
Slayking
Slayking@Slayking1928·
Una wey dey alive dey try 😒
English
0
0
1
11